AbcSongLyrics.com

Erigga Head Wan Blow song lyrics

Feat P Fizzy
Erigga Head Wan Blow song lyrics
Hot Girl sweet figure eight
Me love the way you wine up dem waist (dat kind thing)
Me love the way you drop it down low
Cuz you make my head wan blow oh oh oh
Fine Girl sweet figure eight
Me love the way you wine up dem waist (dat kind thing)
Me love the way you drop it down low
Cuz you make my head wan blow oh oh oh
Yo wen e cast for Egypt Moses Shele
Form Rambo till you jam better gbege
I no well I dey sick keep your panadol
I take God beg you no let my gbana fall
Go police station report give I.G
If you dey find me I no run I dey high-key
Dey hash tag the Remy wet I dey turn troway
Erigga shey dem talk say I be born troway?
Eh! Na we nai dey buy the bar
Una just dey stand by the bar
Una no fit even if we divide the bar
The girls know say na we dey provide the bar
Ah! Na persin dey do persin
Me I no be new persin
Erigga of course am the new blessing
You can write that down
that's a new lesson
that's a new lesson
Na persin dey do persin
Me I no be new persin
Listen of course am the new blessing
Boom! Hot Girl sweet figure eight
Me love the way you wine up dem waist (dem waist)
Me love the way you drop it down low
Cuz you make my head wan blow oh oh oh
Fine Girl sweet figure eight
Me love the way you wine up dem waist (dem waist)
Me love the way you drop it down low
Cuz you make my head wan blow oh oh oh
So let me see you wine for me yeah
Omo you make my head wan blow oh
So let me see you wine for me yeah
Omo omo omo you make my thing wan go
So let me see you go low for me yeah
Omo omo you make my head wan go
So let me see you wine for me yeah
Omo you make my thing wan go
(just feeling myself you know what I mean)
I will be enjoying myself??????
Yo na real matters men
paper boi
See na we dey smoke na dem dey high
Dem dey drink but na we dey buy
How your babe wan take say goodbye
When I don promise am shopping for Dubai
I dey hear the talk everywhere I go
My own men dey judge me but its nothing yo
Po to Highness fire speed dey go
dey drink dey po till road safety hold me ooo ah
Isiewo for Ngozi
Ukwuobi for Chikodi
Me and my men we don drink one full Camry
Abegi nothing here go fit calm me
Ah! Na persin dey do persin
Me I no be new persin
Erigga is the new blessing
You can write that down
that's a new lesson
Ah! Na persin dey do persin
Me I no be new persin
Erigga is the new blessing
You can write that down
that's a new lesson