AbcSongLyrics.com

Falz Soupé song lyrics


Falz Soupé song lyrics
Falz the bahd guy
Yemi Alade eh
Shaydee on the single
Ooh baby, wey stand for corner
Her body like say dem carry you come from yonder
Ooh baby, wey stand for corner
I dey manya for you ooh, I dey crase for you I
I dey mad oh, I dey crase oh
I fit die ontop your case oh
E dey show, I dey see for your face oh
You go still be my sweety potato
E be true, I dey tire for the same old...
girls, wey dey come for the fame oh
All the ones wey dey drop for the ego
Dem no dey shame oh,
Dem be the same oh
I dey like the way you smile, I dey wait oh
You dey sparki the plug for my brain oh
Blood no dey flow for my vein oh
You be Angeli oh, see your halo
I dey crase oh, I don pick date oh
And I never even ask for your name oh
I dey shake oh, na your shape oh
I wan