AbcSongLyrics.com

Harrysong Whazup song lyrics

Feat VJ Adams
Harrysong Whazup song lyrics
VJ Adams – Whazup ft Harrysong

Its Tiwezi on the beat
Oh na
Mr. Songz hey
Oh oh
No whazup
Adams osho (2ce)
Vj Adams
Oya now
Let's go

He no tell me whazup
He no gimme some peanut
Na him put me for trouble
Baby no want me to bubble hey hey
Ehn no whazup
No gimme peanut
Na him put me for trouble
Baby no want me to bubble

1 (Harrysong)

Fine girl sexy girl
Wey too know whazup
Your mini skirt
E too tight
Oya chop the peanut
Fine girl sexy girl
Wey too know whazup
I dey see you for whats app
Oya send the number
Whazup
Baby whazup
I dey visualize the hun
I dey calculate your hun hey hey
Whazup
Adams sef he know whazup
Everybody whazup
Chrisawanju for whazup hey hey

He no tell me whazup
He no gimme some peanut
na him put me for trouble
Baby no want me to bubble hey hey
Ehn no whazup ah ah
No gimme peanut
Na him put me for trouble
Baby no want me to bubble
Oya dial the number hee yee
Oh oh hee yee
Dial the number hee yee
Baby hee yee
Oya dial the number
Hee yee
Hey the number
Hee yee
Baby dial the number hee yee
Wey the number
Hee yee oh hey hey

2 (Harrysong)

Baby girl na me and I no come to play
I no come to play
If you doubt the matter
Ask your cousin Yellow pawpaw
Hmmm… Serious
Baby girl am serious
Uh yeah
Serious
Am very serious
I dey visualise the hun
I dey calculate the hun
I still dey visualise the hun
I dey calculate the hun hey hey
Baby whazup
Hey whazup
Baby mi peanut
Ha See the whats app
Hey hey

He no tell me whazup
He no gimme some peanut
na him put me for trouble
Baby no want me to bubble hey hey
no whazup
No gimme peanut
Na him put me for trouble
Baby no want me to bubble
Oya dial your number oh
Hee yee
Your number oh hee yee
Baby dial the number oh
Hee yee
The number oh
Hee yee
Oya dial the number
Hee yee
The number
Hee yee
Dial the number
Hee yee
Baby baby
Hee yee oh hey
Oya dial your number
Hee yee
Your number
Hee yee
Baby dial the number
Hee yee
The number
Hee yee
Oya dial the number
Hee yee
the number
Hee yee
Baby dial the number
Hee yee
Baby baby
Hee yee oh hey
Oya dial your number
Whazup peanut
Dial the number
Whazup peanut
Oya dial the number
Whazup peanut
Dial the number
Whazup peanut
Vj Adams
Oya dial your number
Hee yee
Oh oh
hee yee
Baby dial the number
hee yee
Baby
Hee yee
Oya dial the number
Hee yee
Hey the number
Hee yee
Baby dial the number
Hee yee
Hey the number
Hee yee oh hey
Its Tiwezi on the beat
Whazup peanut (4ce)
Vj Adams
Swag