AbcSongLyrics.com

Koker Give Them song lyrics


Koker Give Them song lyrics
Ah!
Customer is always right
i tell you

(Chorus: Koker)
I don't wana sing - i don't wana sing
Now i wana sing
You don't like the song - now you hear the song
Now you like the song
You don't wana love - You don't wana love
Now you fall in love
You don't wana touch - you don't wana touch
Now you don dey touch
You don't wana kiss - You don't wana kiss
Now you don dey kiss
You don't wana ah - you don't wana ah
Now you don dey ah

(Hook)
Oya give them - give them
Oya give them
Funwo too
Oya give them - give them
Oya give them
Funwo too
Oya funwo - kobax2
Oya funwo - koba
ema funwo - koba
funwo - koba - funwo

No tell me what i know
(what i - what i know)
Na me know hpow much wey dem pay for show - wey dem pay for show
When dem demand, me i supply
Which one be your own
I do my own - plus why you come dey bone
Ibiti mofelo - fekilo
Mofekiri shiriti mafildu
Anything dey go
I go dey match dey go
As them dey want am oo
I go dey give them oo

You don't wana love - You don't wana love
Now you fall in love
You don't wana touch - you don't wana touch
Now you don dey touch
You don't wana kiss - You don't wana kiss
Now you don dey kiss
You don't wana ah - you don't wana ah
Now you don dey ah

(Hook)
Oya give them - give them
Oya give them
Funwo too
Oya give them - give them
Oya give them
Funwo too
Oya funwo - kobax2
Oya funwo - koba
ema funwo - koba
funwo - koba - funwo

Na from cross from pikin dey work - small pikin dey work
And na from work man pikin dey chop - man pikin dey chop
After we chop man pikin must fvck - man pikin must fvck
They wan see the end but we no get bus-stop

Ibiti mofelo - fekilo
Mofekiri shiriti mafilodu
Anything dey go
I go dey match dey go
As them dey want am oo
I go dey give them oo

You don't wana love - You don't wana love
Now you fall in love
You don't wana touch - you don't wana touch
Now you don dey touch
You don't wana kiss - You don't wana kiss
Now you don dey kiss
You don't wana ah - you don't wana ah
Now you don dey ah

(Hook)
Oya give them - give them
Oya give them
Funwo too
Oya give them - give them
Oya give them
Funwo too
Oya funwo - kobax2
Oya funwo - koba
ema funwo - koba
funwo - koba - funwo