AbcSongLyrics.com

Legendury Beatz Heartbeat song lyrics

Feat Mr Eazi
Legendury Beatz Heartbeat song lyrics
Legendary beatz
Zaga dat
Vibes
It's your boy eazi
Where are you right now
Wetin you dey do for there
He dey give you vibes
You say that you love me
But I see your love is gone
You're not with me right now
But i dey feel your heartbeat
I dey feel I dey feel your heartbeat
I dey feel your heartbeat
I dey feel I dey feel your heartbeat
I dey feel your hearbeat
I dey feel I dey feel your hearbeat
I dey feel your hearbeat
I dey feel I dey feel your hearbeat
Zaga dat
So I thought you was the person
And the vibes wey you give us so amazing
I reminisce about the sexing
But I guess you was a lesson
Baby oh no no no
why you switch it in omo you go so low
You're not with me right now
but I dey feel your heartbeat
I dey feel I dey feel your heartbeat
I dey feel your heartbeat
I dey feel I dey feel your heartbeat
I dey feel your hearbeat
I dey feel I dey feel your hearbeat
I dey feel your hearbeat
I dey feel I dey feel your hearbeat
Zaga dat
Shoutout to the girls wey never change up
I look patient we are stay strong
Shoutout to the girls wey never change up
I look patient we are stay strong

I dey feel I dey feel I dey feel your heartbeat
I dey feel I dey feel I dey feel your heartbeat
I dey feel I dey feel I dey feel your heartbeat
I dey feel your hearbeat
Its your boy eazi