AbcSongLyrics.com

Magnito Loud song lyrics


Magnito Loud song lyrics
there is a little bit of loud in the shisha
fresh out
music on the mix
bread and butter no
politician daughter yes
the perfumes are gutter no
say e dey smell like gutter yes
me am not ajebutter no
i fit eat bread and water yes
or stew with no chicken no
or house with no kitchen yes
am fly i speak pidgin no
home economics yes
naija economy no
una suppose to dey honour me yes
stop making fun of me no
say my people to dey hyper yes
shey you wan go the behind bar no
shey you wan know eddy wine bar yes
fresh out

there is a little bit of loud in the shisha
shisha shisha
there is a little bit of loud in the shisha

shisha shisha shisha

yanka muna torzo da hanta no
hada muna mango da hauda yes
gani nan da gani wonda no
sorry gani nan da juvez yes
make you no go call police no
haba see doris yes
shey i be king of the zanga no
shey my story dey for vanguard yes
ma dreads no be panda no
i no fit do cover for panda yes
i dey cause propaganda no
whats good for the goose for the ganda yes
all of my shawtys for uganda no
them habiba and yolanda yes
them dey hate i can see the anger no

cause the jam is a banger yes
shege langa langa

there is a little bit of loud in the shisha

shisha shisha
there is a little bit of loud in the shisha
shisha shisha shisha

shey na you give am belle no
say her grandpa na cele yes
she born tell am kpele no
shey denrele na rich kid yes
bobrisky no
wey bin talk say hin like wizkid yes
what a quack very risky no
now dey say magnito don dey come again yes
am back and am born again no
if you no dey trip wetin you come dey gain yes
my sister wetin you call the game no
hide and seek yes
seyi shay na my five and six no

what about the pretty lola rae yes
yemi alade is on her way no
and darey art alade yes
fresh out

there is a little bit of loud in the shisha
shisha shisha
there is a little bit of loud in the shisha
shisha shisha shisha
its jhuwizz on the beat
music on the mix