AbcSongLyrics.com

2Face Idibia Keep On Rocking song lyrics

Feat Natives, Lil Seal
2Face Idibia Keep On Rocking song lyrics
Yes o! Nothing dey happen! (2x)
Catch the vibe, get the feelin
Yes o!
Chorus Catch the vibe and get
the feeling Tell me your man that
you are wheeling What I have is
what I am giving I really don't
try to keep the love on line Catch
the vibe and get the feeling Keep
on rocking baby Tell me your man
that you are wheeling Keep on
rocking
darling What I have is what I am
giving Keep on rocking baby I
really
don't try to keep the love on line
Verse 1 As I dey walka dey go Wetin
dey happen na e funky so After
the
show, na the party o The party
go
happen for my end o Even if you
no
be my friend Come and party with
my friends o Shika la koku lepassa
yo So they point and kill, you
go
carry dey go But to say, the blood,
and the blood dey go Police protection
essential o Police protection
go plenty o Wey even if you ready,
you go pon dey go You go start to
dey show yourself o Come to the
center and start a kolo Start
to
be feeling like a monkey o Hey,
jay, jay, like a donkey o Jump
and
touch the ceiling o Help to sing
the singing o I go spread all my
money o I go spread till the end
of the party o Cuz this kind party,
you no know when they go You no
go
know say some joint dey show This
kind party no dey end o This kind
party they must pursue you o
Repeat Chorus
Verse 2 Okay, as we plan before
Na in we commot from gipsy o Hey,
jai, check your time e o The party
dey start my end on the dot e o You
no fit afford to be late e ei Na
we
suppose to arrange the place
e
o Hey kena, na true talk na you
dey
talk e o I check my time for the
thing,
eget e faulty o Make you see as
the
thing dey delay o You go think
say
na 8 edey knack e o Oya, enter modo
make we start dey go Before 2Face
start dey bore me o Oga friend,
take the phone, make you call
am
o Make I call am, tell am, say we
dey come e o Make he no be like say
we don lost e o Tubaba, nolele,
he go sing the show But the hoda
be plenty for road e o Which kind
yawa be this e o Thank God, we don
reach the party o Just in time,
which you tell us, them start
the
show All the boys be the dem, dey
flex o I leke leke dey play for
the
kwan di yo Oya, pass me the bottle
and suck the yaro Make I start
dey
quaff e o Quaff and quaff till
the
end e o Kolo, quaff, me sef, I go
quaff e o
Repeat Chorus
Verse 3 See, it is allowed to get
naughty in this plantation,
tonite
(2x) But you got, you got to do
your
God some glory Try to come without
a gun Do you God some glory, try
to come without a gun Get yourself
a partner, do just what you wanna
Do you God some glory, try to come
without a gun Catch the vibe and
get the feeling Tell me your man
that you are wheeling
Repeat Chorus till fade