AbcSongLyrics.com

Frank Edwards Alcatraz Blues song lyrics


Frank Edwards Alcatraz Blues song lyrics
people dey wonder...
na wetin dey make me fine like ds?
dey r asking me... wetin dey make me dey shine like ds?
dey wanna knw!
wetin dey make me dey smile like ds
people dey wonder wetin dey make me dey dance like ds

na d thing wey my God dey do
na im dey make me dey shine like ds ooo
d thing wey my God dey do na im dey make me dry fine like ds ooo
na d thing wey myGod dey do na im dey make me dey dey dance lyk ds ooo
i'll foreva praise n worsh
ur name eeee... yeehhh
onye ne menma eeh mma mma dirigi eeh
otu aka nerumba onyeoma.mmama dirigi eeh
aga ma eburu alaluyah eburu mmama dirigi eebia nu sotom kele jehova ooo
in f morning wen i rise, i'll lift my voice to u
ill sing praises to your name
u r je.hova, odighi onye di ka gi iyeeh...