AbcSongLyrics.com

Shaydee feat. Burna Boy U Go Holla song lyrics


Shaydee feat. Burna Boy U Go Holla song lyrics
oh na na na na na nanana
shaydee on da single
lopana dem ben dey say i be pana
eh dem be dey i dey go slow
eh dem be dey say i dey choko o
oh no no no
anyone hear me baba rere
fire don bas won ma sare
and everything i do
my prayer is coming to God eh ha
i stand up for my for my height o
neva neva backdown for my life o
standing standing for my life o
wu loud o, wu loud o
see, if you see may things wey dey happen for the street oh
omo you go holla
say, if you hear many thing wey dey happen for the back oo
omo, you go holla
u know, you go holla
oh no no no, you go holla
eh e, you go holla
oh no no no, you go holla

(Burna Boy: ebami ti won bota, ti won bota
ehn never give eh give them bota
i no you say i come from gutter
any man like me dem dey kill ehn mata
sati lomo yen o
awon sa lele gan o
and if i see some people de mo o
awon sa na lelegan o
oya come my party,
ha ha ha
so fe bami faji
oh oh oh
shebi we go dey too plenty
oni fasasi
oh ro ro
ani seke bara o
won fe bobo mi sapo
se okan me ta tositi
they want to steal my melody
won o le fiwa sako 'sako o'
won le fiwa a de mo o
awa na re o, aju bai lo

say if you see many things wey dey happen for the street oo, omo you go holla
say, if you hear many things wey dey happen for the back oo omo you go holla
girl o
you go holla
oh no no no
you go holla
eh
you go holla
oh no no no
you go holla
many many things huh
oh na, many many things huh
i say many many things eh
many many huh
i say many many things ha ha ha
so, many many things ho ho
i say, many many huh huh
say many many things huh huh
oh, many many things
say if you see many things wey dey happen for the street oh
you go holla
say if you hear many things wey dey happen for the back oh you go holla
oh no no no
you go holla
say e, you go holla oh no no no
you go holla
oh
oh